album cover
Abaa
24 439
World
Utwór Abaa został wydany 1 czerwca 2017 przez BBNZ LIVE jako część albumu Abaa - Single
album cover
Data wydania1 czerwca 2017
WytwórniaBBNZ LIVE
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM109

Tekst Utworu

Hmmm, cha off the lighting
Hmmm yeye hmmm hmmm eeeh
If I get I go love to dey see that thing girl Mmh mmh
If I get I go love to dey touch that thing girl
Mmh mmh
If you allow I go love to dey press that thing girl
Mmh mmh
I no go lie I go love to caress that thing girl
Mmh mmh
Close your eyes I dey come to comot that thing girl
Mmmh mmh
Low the light cus I no need to see that thing girl
Mmmh, mmh
Hold on tight baby I go support that thing girl
Mmmh, mmh
Close your eyes I go make you go feel that thing girl
Eeeh you go feel that thing girl
Leebi, shwane ke gbeke
Osiope abaa dedeede
Ke inke gwaa bo e obaa ye seke eeee
Abaa dedeede
Baby shwane ke gbeke
Osiope abaa dedeede
Ke inke gwaa bo e obaa ye seke eeee
Abaa dedeede
Ghana girl sumo abaa dedeede
Naija girl sumo abaa dedeede
London girl sumo abaa dedeede
Yankey girl sumo abaa dedeede
As I catch am she tell me No Kissing Baby, No Touching Baby
I tell am say I dey Mad Over You girl
Why You Wan Do Like That
And this no be Kpuu No Kpaa
This be K.I.S.S.I.N.G. girl
Now she wanna give me tonight oh na naaa
Now she dey scream Fada Fadaa heyyy
Ewurade Begye Steer no
My God come see the girl craze
When I drop that fire
She say if I Tell You Say I Love You oo
Would You Give Me Your Heart To Me
My Girl Come Girl Make We Dance for
Abaa dedeede
Baby shwane ke gbeke
Osiope abaa dedeede
Ke inke gwaa bo e obaa ye seke eeee
Abaa dedeede
Baby shwane ke gbeke
Osiope abaa dedeede
Ke inke gwaa bo e obaa ye seke eeee
Abaa dedeede
Ghana girl sumo abaa dedeede
Naija girl sumo abaa dedeede
London girl sumo abaa dedeede
Yankey girl sumo abaa dedeede
Baby shwane ke gbeke
Osiope abaa dedeede
Ke inke gwaa bo e obaa ye seke eeee
Abaa dedeede
Baby shwane ke gbeke
Osiope abaa dedeede
Ke inke gwaa bo e obaa ye seke eeee
Abaa dedeede
Ghana girl sumo abaa dedeede
Naija girl sumo abaa dedeede
London girl sumo abaa dedeede
Written by: Elom Daniel Adablah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...