Podobne Utwory
Kredyty
PERFORMING ARTISTS
TMP Offisial
Performer
Aura Music
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ogunbanwo Olayemi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Linx
Producer
BYLINX
Producer
Tekst Utworu
If i give you 10 thousand naira now
Wetin you go use am do
I go use am buy better palm
Ehen
Better shirt
You say
I go use am buy better palm, Better shirt
Ehen
10 thousand naira
You no use am buy biscuit
Offisial
It's aura music baby
My brother, try remember
After January go come December
To be a man you have to roju
Mori gbogbo shenkin yín but mo gboju
Sere o, sere ayo
Omode meta n sere ayo
Jubadi o, forget sorrow
Remember nobody know tomorrow
Love your neighbor as yourself
Live your life no regrets
Make you jolly eh eh
Make you jolly well well
Food wey sweet na maggi
Take am easy my Padi
Life go sweet you go jolly
Because as you wake up today Omo na blessing
And For jungle no padi
Your time go come cos you sabi
So serve me booz and pami
If I jolly today I go jolly tomorrow
If I jolly today I go jolly tomorrow ah
Jolly tomorrow
Overthinking no dey solve problem
Pass me the shayo make I ease my stress
Iya salewa give me goat meat head
Make I digest some cold beer
And I get God
Always gidi gidi gidi by my side
Omo to ba hustle owun lo ma chop
Always gidi gidi gidi by my side
Oma to ba sise o, o ma Gbadun
Now I realize
Very very nice
As I dey play around o in my Paradise
Food wey sweet na maggi
Take am easy my Padi
Life go sweet you go jolly
Because as you wake up today Omo na blessing
And For jungle no padi
Your time go come cos you sabi
So serve me booz and pami
If I jolly today I go jolly tomorrow
If I jolly today I go jolly tomorrow ah
Jolly tomorrow
Writer(s): Ogunbanwo Olayemi
Lyrics powered by www.musixmatch.com