album cover
Jo
album cover
Utwór Jo został wydany 16 marca 2023 przez Duchy jako część albumu Truth - EP
16 marca 2023
WytwórniaDuchy
JęzykEnglish
BPM111
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Me I want to know
Why you do me so?
As I'm on the low
Girl you still dey for my phone
And I'm the road
I still dey see your load
Whether na the front or the back
Show daddy ooh
She knocking on my door
She wanna have some fun
She wanna do the things wey she never see before
And She when come online
I tell her don't be shy
We sit down for sometime after that we off the light (After that!)
Baby
Jo Jo Jo Jo
Baby
Jo Jo Jo Jo
Baby
Jo Jo Jo Jo
Baby
Jo Jo Jo Jo
(Giddem!)
.......
Lady Amaka (Nibo!)
Why you do like that?
You no fit tell me say the other pesin na your guy
And when I come online
You flash me for WhatsApp
You send many things wey I fit to see one time
(Amaka oooh)
Baby
Jo Jo Jo Jo
Baby
Jo Jo Jo Jo
Baby
Jo Jo Jo Jo
Baby
Jo Jo Jo Jo
(Move to the rhythm one time)
(Move to the rhythm one time)
(Move to the rhythm)
(Move to the rhythm one time)
(Move to the rhythm one time)
(Move to the rhythm)
(Move to the rhythm one time)
(Move to the rhythm one time)
(Move to the rhythm)
(Move to the rhythm one time)
(Move to the rhythm one time)
(Move to the rhythm)
(Giddem!)
Written by: David Azubuike
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...