album cover
Understand
album cover
Utwór Understand został wydany 7 kwietnia 2023 przez Aslan Fire jako część albumu Many Things - Single
7 kwietnia 2023
WytwórniaAslan Fire
JęzykEnglish
BPM95
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

In the morning early momo
Wetin i see say na breakup o
Them posting bad thing against us o
American kele want to date us o
Before i sing make i kiss mary jane
Make i sing what I see
Water no get feelings e no get e enemy
Unu ah foreman see me in ah all black save me now
I say na God dey save us o
All these bad people dem no rate us o
20 10 20 for the lagos o
Omo we take off o
Dead body no dey wake up o
Girl i hope you understand?
Ahhhhhhh
The government talk say we dey lie
Ahhhhhhh
Woyoi woyoi
Everytime when i close my eyes
I see dark skin spirit wey dey talk to me
Cause them nor know who i be
A celebrity Pon the scene
Cause i'm physically mean
Oh yeah
Sima fight and killy Benson
Pempem
Aina Blessing
Ngozi don dey leave
I got so many girls on me
Nothing dey bother me right now
I wanna put it on a saver this kind love i never see before
I've been there
I nor know say you go dey look outside before i lock the door
Omoge Malo fa gobe o
Because me i no fight i dey on my lane (oh)
Make u dey make i dey on my dey
I dunno what to say
Na by his grace i never craze
I say na God dey save us o
All these bad people dem no rate us o
20 10 20 for the lagos o
Omo e choke us o
Dead body no dey wake up o
Girl i hope you understand?
Ahhhhhhh
The government talk say we dey lie
Ahhhhhhh
Woyoi woyoi
How many days we go pray
To the father we dey cry everyday
All of my people for the ghetto we go dey ok
I get no other place wey go feel like home
Na there my people dey
E never finish o
E never finish
E dey worry worry worry worry me
E dey give me scoin
Prebengbeng
E dey give me awesome joy
Girl i like the way you flex me my darling
We've done a lot of texting baby let's meet
You say your body go impress me ma pa mi
She have the bread but she's looking for the bed
Forget about the neighbors o
All these bad bitches want to make love o
If i give u one time unu go take off
You can never defame us o
Na we money get e money wey lost o
Girl i hope you understand?
Ahhhhhhh
The government talk say we dey lie
Ahhhhhh
Woyoi woyoi
Written by: Aslan Fire
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...