Tekst Utworu

Wahala dey Omo see this fine Pikin She Cary gobe Me sef I wan thief That thing I gas maintain Cuz I no won receive beating Hola sensei Cuz I ready to kpai persin I they go gym ...I dey go learn karate I must to fight for your love I must to fight for your love I dey go gym... I must learn Kungfu today I must to fight for your love I must to fight for your love Her body na helenle Her Body na bango You go Waka go eleme Or Okokomaiko No waste ya time She get element Her body na helenle Her body na bango Baingo Aha ehe She wine the waist From top to down She fit my specs Abobi capping careless - He's capping careless Abobi capping risky - He's capping risky Abobi capping careless - He's capping careless Abobi capping risky - He's capping risky Shey u know I like you Go everywhere dey try to find you Your beauty dey shine from far I sight you Use my head I no get IQ Wassup wassup agirl I love it when u wear bumshot agirl Dinner date make we take one shot agirl Even Your smile don dey kill, Gunshot agirl I wanna know how cool are you I no like fake girls how true are u? Come close lemme hug you tight No worry about me I go love u right I they go gym ...I dey go learn karate I must to fight for your love I must to fight for your love I dey go gym... I must learn Kungfu today I must to fight for your love I must to fight for your love Her body na helenle Her Body na bango You go Waka go eleme Or Okokomaiko No waste ya time She get element Her body na helenle Her body na bango Baingo Aha ehe She wine the waist From top to down She fit my specs Abobi capping careless - He's capping careless Abobi capping risky - He's capping risky Abobi capping careless - He's capping careless Abobi capping risky - He's capping risky Wassup wassup agirl I love it when u wear bumshot agirl Dinner date make we take one shot agirl Even Your smile don dey kill, Gunshot agirl I wanna know how cool are you I no like fake girls how true are u? Come close lemme hug you tight No dey worry about me I go love u right
Writer(s): Duncan Onyedikachi Onyemuwa Jr, Sarah Melkeraaen Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out