Teledysk

Dostępny w

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
BoyMX
BoyMX
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Moses Agbogun
Moses Agbogun
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Leemix
Leemix
Producer
Highhillz
Highhillz
Producer
Sir Collo
Sir Collo
Producer

Tekst Utworu

Hmmm BoyMX Baby girl you know its not yo Lee Yes Ahhhhn ahhhhhn I know sey dem don talk many things but Baby girl you know its not true They say that I'm a fvck boy They say that I'm a fvck boy They say that I'm a fvck boy But baby girl you know its not true Your friends say that I'm a fvck boy (aaaahn) Anwuli said that I'm a fvck boy (aaaaaahn) How will you say that I'm a fvck boy? But baby girl you know its not true I know say dem go talk, no believe everything (No) Ee get some things wey dem don talk wey I don do (True) Me I no fit lie based on sey na you arrange me I used to be a player no be joke I was a runs boy Gallivanting all around with girls in a convoy Feeling fine boy but I knew something was missing Coconut head wey I get I no dey listen Then you came around and made me see a little different Now they say that I'm a fvck boy They say that I'm a fvck boy Ohh they say that I'm a fvck boy But baby girl you know its not true Your friends say that I'm a fvck boy (Ahnn) Julian say that I'm a fvck boy (Ahnn) Amaka say that I'm a fvck boy But baby girl you know its not true Yes na jealousy dey worry them sey na you I choose After all the lots that I've had na you I choose Ori mi o kpe tele head been no correct Then you came around, me and you we start to connect You cant really blame me cuz the girls were flirting with me Bolanle, Khadijah, Mary ati Wunmi Them go just dey call me for the phone say them miss me Sey make I follow come for their house they want to see me Yanzu ni na ce musu sey me I no dey do In ma zasu kashe ni ne ma me I no do Na you be the only one wey I dey call boo All these other girls for the street are gullible That is why they say that I'm a fvck boy They say that I'm a fvck boy Oh they say that I'm a fvck boy But baby girl you know its not true Your friends say that I'm a fvck boy (aaah) Anwuli said that I'm a fvck boy (aaah) How will you say that I'm a fvck boy? But baby girl you know its not true Now they said that I'm a fvck boy Ahnn oh yeah yeah ahh ahnn Oh they say that I'm a fvck boy Your friends say that I'm a fvck boy Julian say that I'm a fvck boy Amaka say that I'm a fvck boy? But baby girl you know its not true Boymx I know sey they don talk But as I dey so na my final bus stop be this Sabi the flow dey here so Aii
Writer(s): Moses Agbogun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out