album cover
Win
143
World
Utwór Win został wydany 22 lipca 2022 przez BAD HABEAT jako część albumu Win - Single
album cover
Data wydania22 lipca 2022
WytwórniaBAD HABEAT
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM103

Teledysk

Teledysk

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
BAD HABEAT
BAD HABEAT
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Godwin Abua
Godwin Abua
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
BAD HABEAT
BAD HABEAT
Producer

Tekst Utworu

Oh no no no no
Le le le le le
Oh no no no no
Oh le le le le le le
Oh no no no
Le le le le le(ah anh)
Pon da rokandundun ku dun ku dun dun
I no dey fear
I no dey bother bout tomorrow
Papa God gat my feet
I no fit worry bout tomorrow
(oh no no no oy)
Before before them be dey doubt
Say we no go blow for the ghetto
(ye ahh)
When we post them no go like
Sake of say we no get oh (ye ahh)
I come dey work I come dey grind
I come back am up with prayer oh
(hmmmmm)
Don't tell me I'm lucky mhen I'm blessed
Anybody wey dey wish us bad
That their plan no go work
They go first enter casket
(casket)
Anybody wey dey talk say
Me I no go make am for this life
That Na wash Na Detergent
All of una wey just dey amazed
How the boy just move
I say Na God be my rocket
Even me sef me I dey amazed
How papa God come bless me with
Grace and this Talent
Of course
Every Every WIN na God
Na God
Oya make you follow sing along
Of course
Every Every WIN na God
Na God
Oya make you follow sing along
Higher I'm going higher
Lower never never
Boy he never lazy
Everyday I'm working for my blessings
And who God don bless nobody can curse(nobody can curse)
And I go rule my destiny for sure o on God
Anybody wey dey wish us bad
That their plan no go work
They go first enter casket
(casket)
Anybody wey dey talk say
Me I no go make am for this life
That Na wash Na Detergent
All of una wey just dey amazed
How the boy just move
I say Na God be my rocket
Even me sef me I dey amazed
How papa God come bless me with
Grace and this Talent
Of course
Every Every WIN na God
Na God
Oya make you follow sing along
Of course
Every Every WIN na God
Na God
Oya make you follow sing along
Pon da rokandundun
Written by: Godwin Abua
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...