Teledysk

Teledysk

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
Philsong
Philsong
Performer
COMPOSITION & LYRICS
SAMSON PHILIP Effiong
SAMSON PHILIP Effiong
Songwriter

Tekst Utworu

(Intro)
Yeah
Tooh ruru ru ru
Yeah ah
Yeah International Banger
Oh yeeah ohh yeah
(Chorus)
Butterfly nor go fly helicopter
This thing go pass one naria
This thing go pass one dollar
This thing dem go feel am for ikeja
Butterfly nor go fly helicopter
This thing go pass one dollar
This thing go pass one naria
This thing dem go feel am for naija
(Hook)
Dey say na touch and follow
Dey say na touch and follow
Na my money dem dey follow
Dey say na touch and follow
Na my money dem dey follow
Na my money dem dey follow
(Verse1)
And wen I sing my song
Dey come dey dance for me
Dey come dey winee for me ehhhh
Dey come dey dance me
And wen I sing my song
Dey come dey dance for me
Singing in harmony
Singing in harmony ehhh
High me like pami oh
I Don jogodo for your body oh
On your door kukuku
I will be knocking
On your door kukuku
I will be knocking
Ifeoma  oh Ifeoma
Why you dey do  649
Why you dey do me dis one now
Why you dey do me dis one now
(Chorus)
Butterfly nor go fly helicopter
This thing go pass one naria
This thing go pass one dollar
This thing dem go feel am for ikeja
Butterfly nor go fly helicopter
This thing go pass one dollar
This thing go pass one naria
This thing dem go feel am for naija aahhh
(Hook)
Dey say na touch and follow
Dey say na touch and follow
Na my money dem dey follow
Dey say na touch and follow
Na my money dem dey follow
Na my money dem dey follow
(Verse1)
African girl make you strike Ke my guitar
And you know the right rhythm
And you know the right song
You know the right feeling
Oooh girl
African girl make you strike Ke my guitar
And you know the right rhythm
And you kill it in the song
Dey beates on your waist
when you winee am
E dey cause e wahala
This kind thing wey dey marra
Make me Don dey parra yaaaahhhhh
Ifeoma  oh Ifeoma
Why you dey do  649
Why you dey do me dis one now
Why you dey do me dis one now
(Chorus)
Butterfly nor go fly helicopter
This thing go pass one naria
This thing go pass one dollar
This thing dem go feel am for ikeja
Butterfly nor go fly helicopter
This thing go pass one dollar
This thing go pass one naria
This thing dem go feel am for naija aahhh
(Hook)
Dey say na touch and follow
Dey say na touch and follow
Na my money dem dey follow
Dey say na touch and follow
Na my money dem dey follow
Na my money dem dey follow
Written by: SAMSON PHILIP Effiong
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...