album cover
Only Man
W trasie
album cover
Utwór Only Man został wydany 19 lipca 2023 przez 1789 under exclusive license to UnitedMasters LLC jako część albumu The Sarz Academy Presents: Memories That Last Forever 2
19 lipca 2023
Wytwórnia1789 under exclusive license to UnitedMasters LLC
BPM95
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

[Intro]
Yehh, yeh
Shawty, shawty, yeah
Shawty
Yeah, shawty, shawty
[Verse 1]
Shawty tell me say she dey like come my side every Monday morning
'Cause she like the way I dey nack am, nack am, nack am
Shawty tell me say she dey like come my side every Monday morning
'Cause she like the way I dey nack am, nack am
[PreChorus]
I'm the only man at work
Wey dey drill that soft
And she like to caress my body all night long
I'm the only man at work
Wey dey drill that soft
And she like to caress my body all night long
[Chorus]
Ouu la la la
Ouu la la la
Are you coming back
Ouu la la la
[Chorus]
Ouu la la la
Ouu la la la
Are you coming back
Ouu la la la
[Verse 2]
I'm a bad mudafucka you know
And I for like put you on slow mo
As your body sef dey cause go slow
Tell me what you want, I got a whole load
Tell me if you feel it that time
Me I know say I feel am
'Cause your body take away the hard times
E dey pully my trigger
[PreChorus]
I'm the only man at work
Wey dey drill that soft
And she like to caress my body all night long
I'm the only man at work
Wey dey drill that soft
And she like to caress my body all night long
[Chorus]
Ouu la la la
Ouu la la la
Are you coming back
Ouu la la la
[Chorus]
Ouu la la la
Ouu la la la
Are you coming back
Ouu la la la
Written by: Alhassan Gimba Chukwubuikem, Tom Joshua
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...