Teledysk

Help (Reprise) [ TEMPLE ] bY GillK
Obejrzyj teledysk {trackName} autorstwa {artistName}

Dostępny w

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
Temple
Temple
Performer
Alao Hammed
Alao Hammed
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Alao Hammed
Alao Hammed
Songwriter

Tekst Utworu

Shey you dey here Dagame dey here T to the E M P L E You know what time it is Hello Excuse me sis Hello lo lo lo lo lo Kile le yi Kilo Ko yi Cool down baby no kill somebody If you no pity me,pity my mummy Way you whine your body wo you go finish my money The way you break your waist turn me your biggest fan Young John wicked but na you wicked pass Omg see wetin you carry for back Man's on fire but na you wey dey cool me down Overload leleyi and still loading If you be drug I'll be on overdose No Dey sleep on my matter no dey jonze me Bounce your body like rugar wey dey for jonzing Kilode Oh baby kinimoshe Ereni kashe jo ma shemi le she Pemi Loru ko,fami ni run gbon Sharperly make we do am,oun peju oun do she She say she want to la la la la la oh She say she want to do do do do do oh She say she want to go ta ta ta ta oh Make a man scream oh my God oh Help po po po Help po po po Help Help po po po Help po po po Help Help po po po Help po po po Help Help po po po Help po po po Help Help po po po Help po po po Help Help po po po Help po po po Help Help po po po Help po po po Help Help po po po Help po po po Help Omo jomolo Omo no omo pa Different girls want me,Orobo,lepa Oh baby ma payan,Owo ni kopa But if dem fuck with ur money,fun wan je koba I no dey play,I no dey joke on top your matter Na you be boss,na you be queen,madam the madam If you need ride I'll be Benz no be okada I'll be your man be your bro,still be your dada I fit to die for you,Be your commando Anything wey you want I swear I go do Even oxlade know I dey fear Ojuju But for you my baby God punish Ojuju She say she want to la la la la la oh She say she want to do do do do do oh She say she want to go ta ta ta ta oh Make a man scream oh my God oh Help po po po Help po po po Help Help po po po Help po po po Help Help po po po Help po po po Help Help po po po Help po po po Help Help po po po Help po po po Help Help po po po Help po po po Help Help po po po Help po po po Help Help po po po Help po po po Help Shey you dey here Dagame dey here
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out