Tekst Utworu

(Craze, Craze, Craze) Boy Llona yea Do you really want to waste my time Carry water quench my vibe Really tryna take my life Will you ohh-ohh Will you really change your mind (Hun) When I make you understand Everything wey dey my mind Ohh-ohh-ohh-ohh Cause man don start to dey old o Gat no time for no slow mo Love my guys no be omo Got this bitch on a choke hold Some OG no be OG Some brothers no be homie Don't know peace till you know peace Gats chop life on a low key They wan try but they no reach I'm outside but na low key How they go learn if I no preach If you notice, them be novice Wọn sáré but them no reach am Ẹjẹ min gbóná so I no fit calm Money only find person wey seek am High blood pressure if you go think Ahhh-ahhh High blood pressure if you go think Ahhh-ahhh (Go think, go think) High blood pressure if you go think Ahhh-ahhh (Ohh-ahh) High blood pressure if you go think Ahhh-ahhh High blood pressure if you go think Who? Who's got the key make them come test Holy water spray vampire must to confess Who's got the keys make them come test Shoot anybody I no get time For their nonsense (Go) Going really hard and I talk less Still dey find wetin i go chop first Street boy know say me I rugged Been a bad boy from the onset Cause man don start to dey old o Gat no time for no slow mo Love my guys no be omo Got this bitch on a choke hold Some OG no be OG Some brothers no be homie Don't know peace till you know peace Gats chop life on a low key They wan try but they no reach I'm outside but na low key How they go learn if I no preach If you notice them be novice Wọn sáré but them no reach am Ẹjẹ min gbóná so I no fit calm Money only find person wey seek am High blood pressure if you go think Ahhh-ahhh High blood pressure if you go think Ahhh-ahhh High blood pressure if you go think Ahhh-ahhh High blood pressure if you go think Ahhh-ahhh High blood pressure if you go think (Girl you tripping)
Writer(s): Peter Asare Bediako, Michael Jubril Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out