Tekst Utworu

How you dey How you dey How you dey How you dey I no go dey when your woman run away I no go dey when your woman run away, ayeee How you dey How you dey How you dey How you dey I no go dey when your woman run away I no go dey when your woman run away, ayee DJ Nero! Hello Hello Hello Hello I dey wish you well o You like e girls wey yellow You leave your wife for Kano Carry another one go Otito Ozugo Otito Make we go I dey tell you I dey warn you Na heennnnn Sabi hmm hmm Ye How you dey How you dey How you dey How you dey I no go dey when your woman run away I no go dey when your woman run away ayeee How you dey How you dey How you dey How you dey I no go dey when your woman run away I no go dey when your woman run away ayeee You give her money she invest am for another man business And when dem ask you, you talk say that is not your business Keep dulling all your eyes, another man find her dey come to your house When you no dey, she go tell you say im com browse Dem no dey call person baby, my sweet lover Dem no dey call person baby, my darling girl Otito Ozugo Otito Make we go Kor, commot for there! How you dey How you dey How you dey How you dey I no go dey when your woman run away I no go dey when your woman run away, ayeee How you dey How you dey How you dey How you dey I no go dey when your woman run away I no go dey when your woman run away, ayeee
Writer(s): Nero Anih Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out