album cover
SOMISO
502
World
Utwór SOMISO został wydany 18 sierpnia 2023 przez Ployco jako część albumu SOMISO - Single
album cover
Data wydania18 sierpnia 2023
WytwórniaPloyco
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM103

Teledysk

Teledysk

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
WasiuDbadguy
WasiuDbadguy
Performer
Skynze
Skynze
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bayode Samuel Fasan
Bayode Samuel Fasan
Composer
Akintayo Samuel Olarewaju
Akintayo Samuel Olarewaju
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Jahsondgreat
Jahsondgreat
Producer

Tekst Utworu

Somiso wasiu and skynze
Verse 1
Your body dey carry me go where i no know
 your body dey carry me go where i no know
Your body dey
Abrakadabra girl you do me voodoo this kind thing wey me I'm not used to
na one thing wey make me follow shitu
Normally i no like dey go lunguu
i no wantti another na you i wan dey close to
you be the bullet and I'll be the pistol
we go dey dey together as we suppose to
baby mi abeg make you compose ayaya
Onome na my ecstasy
Na you heal me when i dey in pain oh baby my medicine
Only you komaselomi
If you leave me make i come dey go you know say na felony
(Chorus )
Somiso somiso
pon me now
Falila
Somiso somiso
Pon me now
Falila
Verse 2
Oroma you dey burst brain
Anytime i see your mama prostrate for sure
Me i no go complain
Na your mata make me dey jirate oh no
Me i no go faraya ooo
Your body got me all i want
Put it on me on and on
Imma put a splif right on it komalo oh oh
Onome na my ecstasy
Na you heal me when i dey in pain oh baby my medicine
Only you komaselomi
If you leave me make i come dey go you know say na felony
(Chorus )
Somiso somiso
pon me now
Falila
Somiso somiso
Pon me now
Falila
Written by: Akintayo Samuel Olarewaju, Bayode Samuel Fasan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...