album cover

Whala

9Afro-Beat2023
album cover
Utwór Whala został wydany 1 września 2023 przez Rappercology jako część albumu Whala - Single
Data wydania1 września 2023
WytwórniaRappercology
JęzykEnglish
BPM103
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Yuniq Black Nani
Rappercology
O gbo
I gat many place to go o ma dun mi gan tin ba late
Hustle yen loje ki lifestyle mi wa private
Aburo yapa awon tofe gbenu si n wait shoutout to the real ones ati awon kan tan hate
Kilo se koko ju na owo ni
Maje ko mu e lode leko omo oro mi
Kala gbowo omo no go dey do sympathy
Cos sapa no dey do prank e no be
Z fancy
As i dey like this na money i dey find
Cos i gat plenty bukata wey dey torori my mind
Omo no vex if you no fit call my line
I dey on dnd cos i dey steady on my grind
So no come here with your waha wahala pala palava mio semo waka far sapa waka far
Waha wahala pala palava mio semo waka far sapa waka far
I pray i don't loose my mind cos plenty dey for my mind and everyday
I dey grind i know one day i must shine
Don't loose my mind
Plenty dey for my mind
everyday i dey grind
I know one day i must shine
As i dey like this na money i dey find
Cos i gat plenty bukata wey dey torori my mind
Omo no vex if you no fit call my line
I dey on dnd cos i dey steady on my grind
So no come here with your waha wahala pala palava mio semo waka far sapa waka far
Waha wahala pala palava mio semo waka far sapa waka far
Written by: Yuniq Black

Stopka Shazam

Wybierz język:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Obserwuj nas

Loading...