Teledysk

Dostępny w

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
Hbee
Hbee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jackson Ekene Mba
Jackson Ekene Mba
Composer

Tekst Utworu

HBEE Baby dey yah so! Wooh Oh baby! Oh Baby make I hold you down baby! Make I show you love iyawo mii Your love give me different energy High me pass squadi Ileke ileke ileke toh bad! Ileke ileke my omo toh shun oo Ileke ileke ileke toh bad! Ileke ileke my omo toh shun o Ileke ileke ileke toh bad! Ileke ileke my omo toh shun o Ileke ileke ileke toh bad Ileke ileke my omo toh shun o I see my future in your eyes Ok!!!! You dey make my temperature rise oh! Asa pkete Uwanyi oma" Love you from morning till the sun rise Unwa ka sef! Unwa ka sef! I swear I no go give you drama! I swear I no go give u yawa! Menh who dey check am Shey make dem feel am Shey you dey hear am Who dey check am Shey make dem feel am Shey you dey hear am! Menh who dey check am Shey make them feel am! Shey you dey hear am! Who dey check am! Shey make them feel am Ileke ileke ileke toh bad! Ileke ileke my omo toh shun oo Ileke ileke ileke toh bad! Ileke ileke my omo toh shun o Ileke ileke ileke toh bad! Ileke ileke my omo toh shun o Ileke ileke ileke toh bad Ileke ileke my omo toh shun o Ileke toh bah! My omo toh shun oh Toh bad! My omo toh shun oh Ileke toh bah! My omo toh shun oh Toh bad! My omo toh shun oh Menh who dey check am Shey make dem feel am Shey you dey hear am Who dey check am Shey make dem feel am Shey you dey hear am! Menh who dey check am Shey make them feel am! Shey you dey hear am! Who dey check am! Shey make them feel am
Writer(s): Jackson Ekene Mba, Jackson Mba Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out