Tekst Utworu

Yeah yeah yeah yeah Ohhhh ooooo hmmm Yeah yeah yeah yeah When she steps into the room Mehn it feels just like a movie Body high me pass e boose Baby no use me catch cruise Oh nooooooo Am in the mood Girl you know sey I wan catch you for that Conner What you wanna do Na you wey I want to give my anaconda You're my winner (my winner) (Ooo) Shawty you're my winner You're my winner (my winner) (Ooo) Shawty you're my winner And If you see my woman You go know sey no be Play play play play oh (Play play play play oh) Me u protect my woman You can not mess with my Be be be be oh (Be be be be oh) Give me your body nanana No do me corny ohh Come chop my money See my sweet Monica And Angelina E Dey to me totori Sweet e my body eh Oh noooooooo Am in the mood Girl you know sey I wan catch you for that Conner What you wanna do Na you wey I want to give my anaconda You're my winner (my winner) (Ooo) Shawty you're my winner You're my winner (my winner) (Ooo) Shawty you're my winner E be lo ma Kusi Boya lo ma dele Shalanga lo ma kusi Boya lo ma dele E be lo ma Kusi Boya lo ma dele Shalanga lo ma kusi Boya lo ma dele (Am in the mood) (Girl you aknow sey I wan catch you for that Conner) (What you wanna do)
Writer(s): Dr Dolor, Singah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out