album cover
Awilo
album cover
Utwór Awilo został wydany 24 listopada 2023 przez Keyqaad jako część albumu Awilo - Single
24 listopada 2023
WytwórniaKeyqaad
BPM114
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

[Intro]
Melon
Angel
[Verse 1]
Lati kekere mo ti n jo "Awilo Longomba oh"
I con dey hustle, so my shoes go dun kokoka
Na money I dey find, me no care what dem talk about
So, if you craving my attention, ọmọ, na ego di napa oh (Yeah-yeah)
[PreChorus]
All my people dem ah billing, dem ah billing, oh my God
So, me say "fuck your feelings", 'cause your feelings no matter oh (No matter oh)
If you get my money, just pay me up, if you no want quanter oh
'Cause my people dem must gara oh, gara oh
[Chorus]
Ṣowo ti pe?
Ṣowo ti pe?
I must to kowo dele, kowo dele
Ọmọ mẹfa ni mo fẹ gbe lọ'le oh
Mummy, daddy mi gan-an sef n bẹ nile oh
Mo ni ṣowo ti pe?
Ṣowo ti pe?
I must to kowo dele, kowo dele
Ọmọ mẹfa ni mo fẹ gbe lọ'le oh
Mummy, daddy mi gan-an sef n bẹ nile oh, ye
[Verse 2]
So, wa gba kondo oh
Wa wo Commando
I got some pretty soft things in my condo oh
Wetin I go do? Me, I don't know, me, I don't know
But money necessary ('cessary)
Jaye, ki n to wọ cemetery (Cemetery)
My money and girls is all that I know
You fit to call me psycho, na you know
[Chorus]
Ṣowo ti pe?
Ṣowo ti pe?
I must to kowo dele, kowo dele
Ọmọ mẹfa ni mo fẹ gbe lọ'le oh
Mummy, daddy mi gan-an sef n bẹ nile oh
Mo ni ṣowo ti pe?
Ṣowo ti pe?
I must to kowo dele, kowo dele
Ọmọ mẹfa ni mo fẹ gbe lọ'le oh
Mummy, daddy mi gan-an sef n bẹ nile oh, ye
[Chorus]
All my people dem ah billing, dem ah billing, oh my God
So, me say "fuck your feelings", 'cause your feelings no matter oh (No matter oh)
If you get my money, just pay me up if you no want quanter oh
'Cause my people dem must gara oh, gara oh
Ṣowo ti pe?
Ṣowo ti pe?
I must to kowo dele, kowo dele
Ọmọ mẹfa ni mo fẹ gbe lọ'le oh
Mummy, daddy mi gan-an sef n bẹ nile oh
Mo ni ṣowo ti pe?
Ṣowo ti pe?
I must to kowo dele, kowo dele
Ọmọ mẹfa ni mo fẹ gbe lọ'le oh
Mummy, daddy mi gan-an sef n bẹ nile oh, ye
Written by: Fetuga Ademola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...