Tekst Utworu

I no gree,I no gree After you don choose everybody You no come choose me Me wey get ball I greet o bros Help me touch the other bros Og calm down Say wara wara (I greet you bros) B Wahala busy One day one day on a sunday Me and my guys we on a fast lane I dey on polo and white stockings But no money for my opay Na once I site police from a distance Young man come down from this car I dey try give my guy signal Offence number one where are your papers Wan claim my right He give me slap Officer what is this all about Try dey explain but he nor give me chance Shut up mr man you are a criminal Oh fa la la Popo pull up in my ya ya ya I dey meet men dem no won understand Anything wey sup que sera sera que sera sera Oh fa la la Popo pull up in my ya ya ya I dey meet men dem no won understand Anything wey sup que sera sera que sera sera Oh fa la la Popo pull up in my ya ya ya I dey meet men dem no won understand Anything wey sup que sera sera que sera sera Oh fa la la Popo pull up in my ya ya ya I dey meet men dem no won understand Anything wey sup que sera sera que sera sera Na once dem pablo cast that checkpoint Dem dey find loud for my pocket Say officer wait I'm not a smoker How come your hands are so red But anyways put hands for pocket Drop small thing for the boys Mr pablo march that him benz Dem find me come my address Say, Oh fa la la Selling blow in my ya ya ya Anything wey sup que sera sera que sera sera Popo cast that area area My gees dey inside glat I move asap asap Men on black color Use boot take Scatter my door Took me aside like inside Dollar No be color no kpo No Rizzla Raw Oh fa la la Popo pull up in my ya ya ya I dey meet men dem no won understand Anything wey sup que sera sera que sera sera Oh fa la la Popo pull up in my ya ya ya I dey meet men dem no won understand Anything wey sup que sera sera que sera sera Oh fa la la Popo pull up in my ya ya ya I dey meet men dem no won understand Anything wey sup que sera sera que sera sera Oh fa la la Popo pull up in my ya ya ya I dey meet men dem no won understand Anything wey sup que sera sera que sera sera
Writer(s): Habeeb Saheeb, Divine Uzama Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out