album cover
Comforter
2
R&B/Soul
Utwór Comforter został wydany 15 stycznia 2024 przez 6031176 Records DK jako część albumu Comforter - Single
album cover
Data wydania15 stycznia 2024
Wytwórnia6031176 Records DK
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM99

Teledysk

Teledysk

Kredyty

COMPOSITION & LYRICS
Philip Odogwu Odita
Philip Odogwu Odita
Songwriter

Tekst Utworu

Normally dem go feel ahm
Ehhh
Before I go start Make I even confess
Too many blood shed oluwa ti protect
Too many things listen to my context
For this marathon no time for their nonsense
Before I go die baba show me mercy
Play me like Ronaldo Otilor wo Messi
Enemies dey play
frenemies dey envy
Family dey stress me
enemies dey vex me
One day I go famous
Even inside Lagos
OG's don dey play me
keep your nominations
Family dey call me
Dem say hunger sef go kill us
Wetin I go do before this sapa kpai us
One day I go famous
Even inside Lagos
OG's don dey play me
keep your nominations
Family dey call me
Dem say hunger sef go kill us
Wetin I go do before this sapa kpai us
Na only Jah be my comforter
Me no dey fight ei my own brother
Chasing the money till I cross border
Na only Jah be my comforter
Na only Jah be my comforter comforter
Me no fit fight ei my own brother
Chasing the money till I cross border
Na only Jah be my comforter
Wetin I go gain If I no make money again
Looked into my heart nobody even saw my pains
Show me all your ways Make i follow all your lanes
Listen to my voice shey ei dey even burst your brain
After mom died
Chai
Life be like bondage
No money to go school
wo ni mo ti Jesu
Oluwa go rescue
Their death was really painful
Oluwa I dey call you
O ti lọ mi faithful
One day I go famous
Even inside Lagos
OG's don dey play me
Keep your nominations
Family dey call me
Dem say hunger sef go kill
Wetin I go do before this sapa go kpai us
One day I go famous
Even inside Lagos
OG's don dey play me
Keep your nominations
Family dey call me
Dem say hunger sef go kill u
Wetin I go do before this sapa kpai us
Na only Jah be my comforter
Me no dey fight ei my own brother
Chasing the money till I cross border
Na only Jah be my comforter
Na only Jah be my comforter
Me no fit fight ei my own brother
Chasing the money till I cross border
Na only Jah be my comforter
A1jay on the mix.
Written by: Philip Odogwu Odita
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...