album cover
Billion Dollar
10 094
World
Utwór Billion Dollar został wydany 29 marca 2024 przez REDEYE & Ufuas Nation jako część albumu Realness Over Hype
album cover
Data wydania29 marca 2024
WytwórniaREDEYE & Ufuas Nation
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM114

Teledysk

Teledysk

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
Victor AD
Victor AD
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Victor Adere
Victor Adere
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kulboy
Kulboy
Producer

Tekst Utworu

[Intro]
On Gad oh
[Verse 1]
On my way to the top, I go carry my guys go top
I carry my guys go top
E go make more sense if me and my guys dey top
If me and my guys dey top
Nobody wey fit to stop the things me and God don talk
The things me and God don talk eh
If dem like, make dem press rewind eh
We go still dey forward
[PreChorus]
On my way way
Every other day-day
Eyes on pay-pay
Me I no dey play-play
If dem wan try
Tell dem make dem fade-fade
Legendary like Osadebe
Oh ah-ah-ah-ahh, ahhh
Nothing wey dem wan talk
Pay my money complete
Ohh, ohh, ohhh
[Chorus]
One billion dollar
One billion dollar for my head
One billion dollar
One billion dollar for my head
Transaction plenty
Transaction plenty for my head
Simple mathematics
I don solve am for my head
[Chorus]
One billion dollar
One billion dollar
One billion dollar
One billion
Transaction plenty
Transaction
Simple mathematics
I don solve am for my head
[Verse 2]
You dey talk e money and your voice no loud
Your voice no loud
You dey listen my song and your head no bounce
Body no bounce
For my cycle, all my men we no dey sad
We no dey sad
Happy boys worldwide, you dey feel the dance
Sey you feel the dance?
Gbeke!
[PreChorus]
On my way way
Every other day-day
Eyes on pay-pay
Me I no dey play-play
If dem wan try
Tell dem make dem fade-fade
Legendary like Osadebe
Oh ah-ah-ah-ahh, ahhh
Nothing wey dem wan talk
Pay my money complete
Ohh, ohh, ohhh
[Chorus]
One billion dollar
One billion dollar for my head
One billion dollar
One billion dollar for my head
Transaction plenty
Transaction plenty for my head
Simple mathematics
I don solve am for my head
[Chorus]
One billion dollar
One billion dollar for my head
One billion dollar
One billion dollar for my head
Transaction plenty
Transaction plenty for my head
Simple mathematics
I don solve am for my head
[Outro]
One billion dollar
One billion dollar
One billion dollar
One billion
Transaction plenty
Transaction
Simple mathematics
I don solve am for my head
Written by: Victor Adere
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...