album cover
Paper
album cover
Utwór Paper został wydany 1 marca 2024 przez Blow The Roof Productions dba BTR Ent. jako część albumu Paper - Single
1 marca 2024
WytwórniaBlow The Roof Productions dba BTR Ent.
JęzykEnglish
BPM100
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Yeah
Nah money dey ginger me
Nah money dey ginger me
Nah money dey ginger me
Yunno what it feels like
Party cos it's late night
**** on a white white
Awon omo gan o gbo n kan kan
Cos eventually eventually o
All of us go die one day
So make nobody pressure me, ibi ti ma de ma de
Either you do good or bad o
Either you holy e go end one day Ogbeni try get this paper
And e go drop one day
And as you do, take your time oo
If e no reach, e go reach one day
My brother try get this paper
And e go sup one day
The more you live the more you want
Reason why you gotta make more
And all these while I've been writing these words
All my fans and family e se gan
Won ti lako mi po
Yeah I gotta do more
I know you wonder why it took me this long
If I start you'll need some coleslaw
This life you see so
Omo nah console
No gree for anybody this year
No be my muscle
Omo nah God oo
No fit explain how I take reach here
This life you see so
Omo nah console
No gree for anybody this year
No be my muscle
Omo nah God oo
No fit explain how I take reach here
Yunno what it feels like
Party cos it's late night
**** on a white white
Awon omo gan o gbo n kan kan
Won gbo nkan nkan
A gbo nkan nkan
Either you do good or bad o
Either you holy e go end one day ogbeni try get this paper
And e go drop one day
And as you do, take your time oo
If e no reach, e go reach one day
My brother try get this paper
And e go sup one day
Either you do good or bad o
Either you holy e go end one day ogbeni try get this paper
And e go drop one day
And as you do, take your time oo
If e no reach, e go reach one day
My brother try get this paper
And e go sup one day
Ya Ya
Written by: Olagunju Sunkanmi Dotun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...