album cover
Yea!
album cover
Utwór Yea! został wydany 27 marca 2024 przez Fashiona jako część albumu Yea! - EP
27 marca 2024
WytwórniaFashiona
JęzykEnglish
BPM114
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

Fashiona Yea!
Babluaye
Fashiona tide
Yea! Yea! Yea o!
Shako
oya shako
Baby demo
Make you demo o
Everybody don dey shako
Like nobody get problems
Na your happiness dey pain them
As you dey dance e dey peppper them
Oya jawole o make you denge
E dey carry me to where I no know
Na your happiness dey pain them
As you dey dance e dey peppper them
 
Baby takunla oya takunla takunla
Baby jooor baby jooor
oju timo
Yea! Yea! Yea! Yea!
Yea! Yea! Yea! Yea!
Yea! Yea! Yea! Yea!
Yea! Yea! Yea! Yea!
Pele! Omo logo pelee o
Ile aye soma easy o
Kosama rora
Brother Kunle
Ati mummy brother tunde
Won lo shatter agbegilodo
wonfi wami wale
E better make you jeje deer your dey
Make you leave me make I dey my dey
I no know wetin I do again
Me wey be say I don born again
Baby takunla oya takunla takunla
Baby jooor baby jooor
oju timo
Yea! Yea! Yea! Yea!
Yea! Yea! Yea! Yea!
Yea! Yea! Yea! Yea!
Yea! Yea! Yea! Yea!
Written by: Alade Oluwaseun Fashiona
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...