album cover
Away
album cover
Utwór Away został wydany 17 marca 2024 przez Iconvybez jako część albumu Away - Single
17 marca 2024
WytwórniaIconvybez
JęzykEnglish
BPM
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

Ohh na na na
Woo woo
Lyrical king by the way
I SAY AWAY
I WANNA GO AWAY
I WANNA LEAVE THIS PAIN
TO GO AWAY
THEY SAY THIS LIFE IS NOT EASY FOR THE FAINT HEARTED
I STRONG MIND I DEY MOVE AHEAD
NA ONE HEAD BUT NA TWO I GET
And them go try dem go try all against me they shall not prosper
And if e be e go be by anointing
Only God Dey run am Dey go
Abó mi ma kun àtun overflow
Nothing we carry come
Nothing we go carry go
I came into this life with nothing but my tongue
I put all of my pain all my struggles in a song
Oh lord
No let them come dey whine me
Before i go blow see condition way dem line me
I go do this and that before you sign me
Na me by my mama last born Abeg no come kpai me
You never know me before
But you Dey try to see me fall
Bad belle leave me alone
Before you push me fall
Before dem go use my head I go use my sense
May nobody envy Gods plan and the crown on my head
I SAY AWAY
I WANNA GO AWAY
I WANNA LEAVE THIS PAIN
TO GO AWAY
THEY SAY THIS LIFE IS NOT EASY FOR THE FAINT HEARTED
I STRONG MIND I DEY MOVE AHEAD
NA ONE HEAD BUT NA TWO I GET
And them go try dem go try all against me they shall not prosper
And if e be e go be by anointing
Only God Dey run am Dey go
Only God Dey run go
E Dey run am
Written by: Onyilimba Ikechukwu Nicholas
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...