album cover
Bobo
Afro-Beat
Utwór Bobo został wydany 15 kwietnia 2024 przez MYAIRPLAY jako część albumu Bobo - Single
album cover
Data wydania15 kwietnia 2024
WytwórniaMYAIRPLAY
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM114

Tekst Utworu

Uuuu oh ye ah
Uuuu oh ye aaah
(Akanni)
Na me dem call sure guy
That bobo
Wey no dey give you attention
Same bobo
E Dey give other attention
That babe
Wey no dey give you attention
Same babe
E Dey give other attention
Na you
Na u just mumu bi young duu
Uuuu
Just know o what to do
Skubidu
Na you
Na u just mumu bi young duu
Uuuu
Just know o what to do
Skubidu
Eni riwa lawa ri o
Eni ba kiwa lawa ki
As you no see me I no see you
Everybody na be the king
Ladies plenty Wey dey find us
Na you no kuku like us
E Dey your body babyyy
(your body )
That bobo
Wey no dey give you attention
Same bobo
E Dey give other attention
That babe
Wey no dey give you attention
Same babe
E Dey give other attention
Na you
Na u just mumu bi young duu
Uuuu
Just know o what to do
Skubidu
Na you
Na u just mumu bi young duu
Uuuu
Just know o what to do
Skubidu
That bobo
Wey no dey give you attention
Same bobo
E Dey give other attention
That babe
Wey no dey give you attention
Same babe
E Dey give other attention
Energy I’m receiving
Is what I’m giving back
I be like dj chicken
Mi o gbo un paaa
Ete na
ete na ete na
Baby yen o reply me
etena
etena etena
Na you
Na u just mumu bi young duu
Uuuu
Just know o what to do
Skubidu
Na you
Na u just mumu bi young duu
Uuuu
Just know o what to do
Skubidu
Written by: Mukaila Sodiq Babatunde
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...