album cover

Grace

2World2024
album cover
Utwór Grace został wydany 17 kwietnia 2024 przez Captain Jay jako część albumu Grace / Blessings - Single
Data wydania17 kwietnia 2024
WytwórniaCaptain Jay
JęzykEnglish
BPM103
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

As I dey hustle I dey pray
Make more blessing dey come my way
Back when I dey suffer yah
No body even send my mata yeh
Them no even care
But I say it’s okay
Mi o ni Kere
Ni nu aye mi
Loke loke
He don tey wey I dey see shege
Olunru oba
Baba Time no dey oh
Time no dey oh
2018/2019
Dem no dey see me
Sapa just dey feel me
Last card won finish
Steady grinding no sleeping
Slip in the hustle is reaping
Now I dey confirm Btc
As I dey run my race
No delay
Baba I pray for grace
Make money come my way
As I dey run my own
Make you do your own
Back When I dey suffer yah
Nobody send my mata yeh
Them no even care
Oluwa ti shanu mi
O sope ole gbabemi
Mi oleshe agidi
Oluwa no go loose guard me
Oyah sungba
Knack your agbada make you buga
The money plenty no fugga
No fugazi
2018/2019
Dem no dey see me
Sapa just dey feel me
Last card won finish
Steady grinding no sleeping
Slip in the hustle is reaping
Now I dey confirm Btc
As I dey run my race
No delay
Baba I pray for grace
Make money come my way
As I dey run my own
Make you do your own
Back When I dey suffer yah
nobody send my mata yeh
Them no even care
Ye ye yekete
Na song sweet like this
Written by: Captain Jay

Stopka Shazam

Wybierz język:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Obserwuj nas

Loading...