album cover
SOBER
album cover
Utwór SOBER został wydany 3 maja 2024 przez Samkid Moore jako część albumu SOBER - Single
3 maja 2024
WytwórniaSamkid Moore
BPM84
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

I go down on my kneel and pray to jahovar
No money fit to make me Dey sober
I get many bad bitch in my dm
Why be say dem Dey wait for my the end
If you Dey cash out steady steady he go be like nah you sabi pass
Why be say poor man Dey tell tailor make he put pocket for he cloth because he believe say money Dey com
No let anyone deceive you
My biggest fear be say make I no die poor
Ahh
Loru loru lafi wan big bag
I no fit relent he Tori mo fe wa bema
Won fe kan omo lo omo wa bi gba
Tori mo shey jara mo hustle
Gbese pumo lorumi
If No be money matter no Dey bother me
My dream is to become Rich
When I come this Iife I was born poor
Ewon sha ma panic
To owo na Dey wa lo Germany
I no fit Dey think about woman still Dey find money
If I do so I no go get money
No body is perfect
Even among the prophets
Oluwa show me the way
No be say i sabi pass nah by your grace
You say you won get money o de bomb rara
Many client Dey wey dem never scam Dan Dan
If I no say this life hard
I for come with my gun
E won sha ma face e
Ma relent Ozu shi ma sun owo ma Forget
Written by: Samad Yusuf, Samkid Moore

Loading...