album cover
Action Boy
21
World
Utwór Action Boy został wydany 9 maja 2024 przez Linusfilms multimedia X VuduMusic jako część albumu Legba - EP
album cover
Data wydania9 maja 2024
WytwórniaLinusfilms multimedia X VuduMusic
LanguageEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM109

Kredyty

Tekst Utworu

Me I be action boy
Depression boy
Even if I walk in the shadow
My God
Man still tall
Me never gon fall
Vudu menyo
I get favour
I never claim say
I'm bigger than God
But sometimes man
Gatta special
Kontomire
Abobi tadi e be ein I go chop
Abi normal boy
Ah ah
Ob3 mitriak)loooo
Ob3 m3s3s3 loo
Ob3 m3nyanu loo
Voduviya m3si3nu wo
Ob3 mitriak)loooo
Ob3 m3s3s3 loo
Ob3 m3nyanu loo
Voduviya m3si3nu wo
Freeeeeeee
Me awayyyyy
Right right now
Midasi l3 ntsiny3 eh eh
Midasi l3 ntsiny3 eh eh
Ye ye
Why only me only me
Matter go Dey happen
And If I talk Dey go say
 I no respect too
Dem bully me they see but they no talk too
And they burn my cloths for my closet too
I swear to my God I go fight Tia chi
If street code no play we go use Vodu
Why only evil people around me
So na my own people wey Dey do me this thing
Eiii
Vorvor m3norlootsaaa
Vodu m3nyo
Nusianu m3k) asi k)ka azú sika
You for pray for your hero
Pray for your ambitious hero
Oh na na nah
Ye
Ob3 mitriak)loooo
Ob3 m3s3s3 loo
Ob3 m3nyanu loo
Voduviya m3si3nu wo
Ob3 mitriak)loooo
Ob3 m3s3s3 loo
Ob3 m3nyanu loo
Voduviya m3si3nu wo
Freeeeeeee
Me awayyyyy
Right right now
Midasi l3 ntsiny3 eh eh
Midasi l3 ntsiny3 eh eh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...