album cover
Barnabas
14 370
Music
Utwór Barnabas został wydany 17 maja 2024 przez Dvpper Digital jako część albumu Muyeez - EP
album cover
Data wydania17 maja 2024
WytwórniaDvpper Digital
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM103

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

[Verse 1]
Carry hustle for my head
Mama so impressed oh
For the money, I sweat
Na wetin make man eye red
Many nights moma keh keh
Steady waiting for my pay day
I no come play
Hawki hustle for my head like say na bread for agege
[Chorus]
Barnabas, Barnabas, Barnabas
Them dey call me
Barnabas, Barnabas, Barnabas
I getti sandal and
Panama, Panama, Panama
Them dey call me
Barnabas, Barnabas, Barnabas
[Bridge]
Yeh
J'ọn mọ, o ṣa mọ loko
She call me baby
Ṣe you know say the boy getti shoko (Shoko)
[Verse 2]
I be big man inna
I be big man inna (Inna boy)
E be like e dey shock una
E be like una go check (Check my scores)
All love, all love, I dey there
'Cos, if you do me jẹjẹ
And I do you tender
Ọlọhun, we fit dey forever, woman
Omotena, she dey feel my tungba
Agege one, I get one for Shitta
Sheybi na why I dey carry shoulder, shoulder
I carry shoulder pad
Mo n gapa, emi star, I dey shine
No dey whine, ah, no dey whine
[Chorus]
Barnabas, Barnabas, Barnabas
Them dey call me
Barnabas, Barnabas, Barnabas
I getti sandal and
Panama, Panama, Panama
Them dey call me
Barnabas, Barnabas, Barnabas
Written by: Moshood Olanrewaju Abiodun, Timileyin Sulaimon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...