album cover

Body

13World2024
album cover
Utwór Body został wydany 12 lipca 2024 przez kidisma jako część albumu Kidisma - EP
Data wydania12 lipca 2024
Wytwórniakidisma
JęzykEnglish
BPM106
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

She knock me off on my feet oh
Girl they way you Dey wine yours oh
Ei Dey put me insecurity oh wowowo
My temperature Dey increase oh
Girl i swear if you no come oh
I no fit imagine myself next oh wowowo
Girl your body oh
Dey way you make me Dey sentir oh wowowowo
Your body oh you giving me all the congi oh wowowo
Dey way you make me Dey sentir oh wowowowo
Your body oh you giving me all the congi oh wowowo
 
Ah meh muyama ameh Muyama
Ah meh muyama ameh Muyama
Ah meh muyama ameh Muyama
Ah meh muyama ameh Muyama (x2)
Bisimilah walao oh
I fit to confess all oh
Everytime I see your body
No go Dey do me coni oh oh
I go be na your man oh
Isolate ourselves oh oh
Put a ring for your finger oh oh
No go Dey too play oh
Girl your body oh
Dey way you make me Dey sentir oh wowowowo
Your body oh you giving me all the congi oh wowowo
Dey way you make me Dey sentir oh wowowowo
Your body oh you giving me all the congi oh wowowo
 
Ah meh muyama ameh Muyama
Ah meh muyama ameh Muyama
Ah meh muyama ameh Muyama
Ah meh muyama ameh Muyama (x2)
Written by: Ismaila Bantar

Stopka Shazam

Wybierz język:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Obserwuj nas

Loading...