album cover
ACTIVITY
album cover
Utwór ACTIVITY został wydany 11 września 2024 przez The Rare Art Company jako część albumu BAD
AlbumBAD
11 września 2024
WytwórniaThe Rare Art Company
JęzykEnglish
BPM111
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

All of us we dey high tension
Soldier dey for attention
Calm down
Zero guiding
No Agidi no dey shakiti bobo
Jide kosoko no dey act film on top
Calm down
(Give you wetin you require)
(Mo kan guide baller, idea)
Sangalo bi ti Ororo
Baller I be like segun okoro
Ojoro
Wa ji soro
Lateefah you dey make me kolo
All of us we dey hustle
Bustle
Naija e be jungle
Mo fe l'owo bi Obi cubana
Sexy in shimi ati Buba na
Fire for fire
Wire your aza
Emi ti mo ti sharp ti mo ti kana
On pariwo bi wizzy nkor joro
Why you wan come dey do me Ojoro
Calm down
Activity activity activity activity activity
Ibebe idi oh
Ileke idi oh
For the party
Henny molly
Do am for me oh
Show me body
Spend the money
There is fire on the mountain
Mo ma sare lo mountain of fire
Pastor no dey retire
Give you wetin you require
(Mo kan guide baller, idea)
No agidi no dey shakiti bobo
Jide Kosoko no dey act film on top
Calm down
(Give you wetin you require)
(Mo kan guide baller, idea)
No dey jonze me
Ten milli on a rollie
Badthesoundboy run the whole p
Dem no bin know now dem know me
All of us we dey hustle
Bustle
Naija e be jungle
Mo fe l'owo bi Obi cubana
Sexy in shimi ati Buba na
Fire for fire
Wire your aza
Emi ti mo ti sharp ti mo ti kana
On pariwo bi wizzy nkor joro
Why you wan come dey do me Ojoro
Calm down
Activity activity activity activity activity
Ibebe idi oh
Ileke idi oh
For the party
Henny molly
Do am for me oh
Show me body
Spend the money
Written by: Ifiok Nkereuwem Albert, Omotomiye Greatness
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...