album cover
No Way
album cover
Utwór No Way został wydany 6 września 2024 przez Fiokee Records, with exclusive license to ONErpm jako część albumu Beyond a Guitarist [B.A.G]
6 września 2024
WytwórniaFiokee Records, with exclusive license to ONErpm
JęzykEnglish
BPM114
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Jaypizzle Production
No way eh no way eh
Baby no way eh
Baby no way eh
Omgitsfiokee
I want to be your spender
Your striker .. your defender
Abena Give me love ifunanya
I no go do you nyamanyama oh
I go talk to you tell you things wey go make you smile
Anytime you text me baby i must to reply
For this work i no get wetin to make me resign
I no go let any guy come chance me
Baby there’s no way
No way No way
There’s no way, there’s no way (baby no way eh)
Baby there’s no way
No way No way eh
There’s no way, there’s no way ( baby no way eh)
Ooooh baby mayana
I go buy you designer
First class to Dubai
Oh oh oh oooh hmm mm
Ima ima ima eh
You dey give me sugar eh
na why with you everyday am on line
I go talk to you tell you things wey go make you smile
Anytime you text me baby i must to reply
For this work i no get wetin to make me resign
I don sign
Fine decoration
See television
Cool air condition
Oh na na na na
I don see the vision
No contradiction
We go first do traditional
No put commission
Omo decode the commission
No put commission oh na na na eh
Written by: Ifiok Effanga, Ikemefuna Klem Nwamonye, John Ighodaro
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...