album cover
Nothing
7057
Christian
Utwór Nothing został wydany 2 czerwca 2023 przez Spotlite Nation jako część albumu Nothing - Single
album cover
Data wydania2 czerwca 2023
WytwórniaSpotlite Nation
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM69

Teledysk

Teledysk

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
Moses Bliss
Moses Bliss
Performer

Tekst Utworu

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I'm here to tell you)
Nothing wey God no fit do
No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless
No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift
No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I'm here to tell you)
No door wey God no fit open
No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I've never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I'm here to tell you
No man wey God no fit heal
Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
I'm here to tell you
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do
Written by: Moses Bliss, Moses Bliss Uyoh Enang
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...