album cover
The Protest
4
Afro-Beat
Utwór The Protest został wydany 18 sierpnia 2024 przez The Pinkhouse jako część albumu The Protest - Single
album cover
Data wydania18 sierpnia 2024
WytwórniaThe Pinkhouse
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM186

Kredyty

COMPOSITION & LYRICS
OLUWATIMILEHIN DANIEL OGUNLEYE
OLUWATIMILEHIN DANIEL OGUNLEYE
Songwriter

Tekst Utworu

&ck yr gvng
2020 4 end SARS
Where u dey
All d manchi wey dem kpai for your face
Eke don come u don start to dey gbes
& your gvng
Papa no live to see tomorrow
Eke don kpai him pikin throway
Dem don die d case
With plenty money
Shey na until dem arrest all the youth
Use dem exchange corny men wey dey loot
Olanule swegbe
No be true
Abi u sef wan ja go Germany too
U talk say na the elders spoil the country
Our children go soon accuse us thesame thing
See that protest wey you no wan protest
Go make this suffer enter 400yrs
You wey rugged you no wan gree fight police
Dem go hold you you go dey beg oga please
I'm not an advocate of war I want peace
But see enough is enough
E don reach
I no be pastor
I no come here to preach
You say you no wan die but na like this you wan leave
Your parents suffer
Brother fight for your child
Sister open your mouth make you fight for yr right
&ck yr gvng
2020 4 end SARS
Where u dey
All d manchi wey dem kpai for your face
Eke don come u don start to dey gbes
& your gvng
Papa no live to see tomorrow
Eke don kpai him pikin throway
Dem don die d case
With plenty money
Since 1996
Na the suffer we dey
Only Goodluck Ebele
Yar'adua Obj
I fit personally
Say dem try for 9ja
Every other presido
Just dey chop clean him mouth
Look to the south
Dem don drink all the oil
Go to the east
Dem don spill all their blood
You go to the north
Everyday dem dey burn villages
The west don congest with illegal bizness for ages
Tribalism and corruption
Na the biggest problem wey we get for the nation
And the rich only wan feed their family
Turning orphans and the poor to savages
Politician sponsoring terrorism
Government engineers of poverty
Western world loot Africa for benefits
That's why we yelling
&ck yr gvng
2020 4 end SARS
Where u dey
All d manchi wey dem kpai for your face
Eke don come u don start to dey gbes
& your gvng
Papa no live to see tomorrow
Eke don kpai him pikin throway
Dem don die d case
With plenty money
Written by: OLUWATIMILEHIN DANIEL OGUNLEYE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...