album cover
Ewo
album cover
Utwór Ewo został wydany 2 października 2024 przez Chella Music / 222 Ent. jako część albumu Tears Of A Mad Man - EP
Released2 października 2024
WytwórniaChella Music / 222 Ent.
BPM99
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

[Intro]
Sweet melody
[PreChorus]
You don make me fall in love (Ebelebunkwnn)
They use to call me a kpokirikpo (Buh your juju make me humble)
This your voodoo de work with force (Asị mụ nwanyị mụ shotouh)
Uhumm (Asị mụ nwanyị mụ shotouh, shitori mụ, aaaaaa)
[Chorus]
Nakupenda (Ewo)
My baby make me surrender (Ewo)
For this your matter I de mental (Ewo)
Wetin you do me, wetin you do me, wetin you do me
Mumu for love oo (Ewo)
I dey craze for the love oo (Ewo)
Chop wamu no be your fault oo (Ewo)
Ewụ, Chi m oo, ewụ Chi m oo, ewụ Chi m oo
[Verse 1]
This matter no fit carry me go to islor
This kele want to put me for her trouble
This kele worwor wetin I de fall for
Do me love potion na why I de lor lor
Eres como un ngel
Dulce como una miel
Qu tipo de amor es see mi bae mi bae mi bae aaah
[PreChorus]
You don make me fall in love (Ebelebunkwnn)
They use to call me a kpokirikpo ( Buh you juju make me humble)
This your voodoo de work with force (Asị mụ nwanyị mụ shotouh)
Uhumm (Asị mụ nwanyị mụ shotouh, shitori mụ, aaaaaa)
[Chorus]
Nakupenda (Ewo)
My baby make me surrender (Ewo)
For this your matter I de mental (Ewo)
Wetin you do me, wetin you do me, wetin you do me
Mumu for love oo (Ewo)
I dey craze for the love oo (Ewo)
Chop wamu no be your fault oo (Ewo)
Ewụ, Chi m oo, ewụ Chi m oo, ewụ Chi m oo
[Outro]
Shey you don de work on me
Carry potopoto put it all on me
Turn me a full nnamarhi nnamarhi hi hi hi, ah!
Eres como un ngel
Dulce como una miel
Qu tipo de amor es see mi bae mi bae miii baebae aaah
Sweet melody
Written by: Uzochukwu Michael Ikechukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...