album cover
KONKOBILO (feat. Saint)
10
Music
Utwór KONKOBILO (feat. Saint) został wydany 2 września 2024 przez OPYUM! jako część albumu FOR THE LOVE OF MONEY - EP
album cover
Data wydania2 września 2024
WytwórniaOPYUM!
LanguageEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM152

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
Opyum
Opyum
Performer
COMPOSITION & LYRICS
DAN AO
DAN AO
Composer
Omotojiseoluwa Nathaniel Agbo
Omotojiseoluwa Nathaniel Agbo
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Opyum
Opyum
Producer

Tekst Utworu

O!
O!
(Unexpected actually) (O!)
OD!
Ahn, Ahn, Ahn
Yeah yeah
Ahn, Ahn, Ahn
Yeah yeah
Ahn, Ahn, Ahn
Ou aye aye yeah
Ou aye aye yeah
(Uh)
This one na Konkobilo
This one na Konkobilo
She asked where we dey, i don't know
She asked where we dey, i don't know
This one na Konkobilo
This one na Konkobilo
She asked where we dey, i don't know
She asked where we dey, i don't know
Who dem be
Who dem be
Dem talk say I
No deserve wetin i get
I dey pepper dem
Dem just dey vex
I dey walk All day
NO TIME FOR REST
Who go dey
Who go dey
Advice me if
All of my friends don dey vex
I go finish this on to the next
I don already say
I be best
Ahn Ahannn
Dem talk say
OD you no get yourself
I dey evolve dem dey tell me say
Put am for shelf
Steady Cooking for the best I be chef
Kele commot my body
She spray am with perf
I go try not to touch
I dey mind myself
Omo If you wan try me
OD dey here
You no dey hear say
Ahn Ahannn
Ahn Ahannn
Ahannn
This one na Konkobilo
(This one na Konkobilo)
This one na Konkobilo
(This one na Konkobilo)
She asked where we dey, i don't know
(asked where we dey, i don't know)
She asked where we dey, i don't know
(asked where we dey, i don't know)
This one na Konkobilo
This one na Konkobilo
She asked where we dey, i don't know
She asked where we dey, i don't know
Run it up
Run it up
Fast!
Shhhhhh
Cah
Konkobilo I don't miss her
She a baddie so i'm hitting up her insta
Hit me back i don't respond, she say i'm distant
Send the addy, when we link she call me mister
Ouu ouu
She get a sister
If you know me, I go make sure i hit that
If you know me, I go make sure i hit that
If you know me, I go make sure i hit that
Morenikeji bad gyal want the srt already
Ou ou she wanna see me already
30mins and she smiling already
10mins in she was bowing on her knees
12mins in she was swerving on that D
Oya Listen
I don't pass the ball, I am jordan I'm not pippen yuh
Yeah, me I like to ball I dey chill with different women
Yeah, I go to the mall when I need Kfc chicken
Yeah bitches they like chicken
Hehehehe
This one na Konkobilo
This one na Konkobilo
She asked where we dey, i don't know
She asked where we dey, i don't know
This one na Konkobilo
This one na Konkobilo
She asked where we dey, i don't know
She asked where we dey, i don't know
Knoooow
I don't know
I don't know
I don't knoooooow, omo
I don't know
I don't know
Take am easy noooooow
Take am easy nowww
Yeah
Written by: DAN AO, Omotojiseoluwa Nathaniel Agbo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...