album cover
OTAPIAPIA
album cover
Utwór OTAPIAPIA został wydany 20 września 2024 przez WIFF jako część albumu THE AFRICAN INCANTATIONIST - EP
Data wydania20 września 2024
WytwórniaWIFF
JęzykEnglish
BPM99
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

African
Raaaaaaa
Slaaaaaaa
Slaaaaaaaa
Slaaaaaaaaaaaakiii
Who be that bagger man
Wey wan intru tru
Inside the territory
Niggha of my crew cru
We nor dey para gan
Say we just dey look you
Kpuyaka kpuyaka
Mezebu my men
Go shoot you
We show no mercy
For inside zungu
So nor carry your
Reggae divide e
The blue blue
So many men dey
With kala for brundu
You dey find who
Mess am them go
Show you the udu
Them say who dey
Say na inoghini dey here o
Them say who dey
Say inoghini gbemi debe o
Baby them say who dey
Inoghini nor dey fear debe o
Oya them say who dey
Who talk e go collect
For neve o
I say make them
Nylash am
Nylash am
Nylash am
Nylash am
Nylash am
Nylash am
Nylash am
I say make them
Nylash am
Nylash am
Nylash am
Nylash am
Nylash am
Nylash am
Nylash am
Oya make them
Who be that bagger man
Wey wan intru tru
Inside the territory
Niggha of my cru cru
We nor dey para gan
Say we just dey look you
Kpuyaka kpuyaka
Mezebu my men
Go shoot you
We show no mercy
For inside zungu
So nor carry your
Reggae divide e
The blue blue
So many men dey
With Kala for brundu
You Dey find who
Mess am them go
Show you the udu
African
Bad boy
Written by: Tony fred ikhuenbor

Loading...