album cover
Grace
484
Afro-Beat
Utwór Grace został wydany 27 września 2024 przez Jtunes Worldwide jako część albumu THE ULA-OKOBO BOY
album cover
Data wydania27 września 2024
WytwórniaJtunes Worldwide
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM89

Teledysk

Teledysk

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
Nezaboy
Nezaboy
Performer
Evul asf
Evul asf
Piano
COMPOSITION & LYRICS
Temple Progress
Temple Progress
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Evul asf
Evul asf
Producer

Tekst Utworu

(Happiness speaks)
Take take take take all of it but let my soul dey for me
They no fit win cause say my JAH dey for me
Where the people wey halla dem dey for me?
Days are running but better days are coming
Praise follow me but mama praying for me
Say the bridge is falling tell em' my wings are forming
Understand say me I got nobody
All of me days of struggles na only grace cover me
Hollan they crown me champion from grace
We the light me I shine great
Grace
Who I be wey JAH JAH say me I must win
We the light me I shine so great
Grace
"Uuu on Grace"
Grace
I dey on grace
Before them no sabi me brother na grace na grace
Grace
I dey on grace
Before them no sabi me brother na grace na grace
Run run run my race I'm running
From the bottom of the street comes blessing
Only hope for me family I'm facing
Many things I'm no ordinary person
Yea it's the music where I find my peace
Go tell your people say I come from grace
I no fit count the times me I run from death
Thanks fi life for my ways I'm grateful
Take take take take all of it but let my soul dey for me
They no fit win cause say my JAH dey for me
Where the people wey halla dem dey for me?
Days are running but better days are coming
Praise follow me but mama praying for me
Say the bridge is falling tell em' my wings are forming
Understand say me I got nobody
All of me days of struggles na only grace cover me
"Uuu on Grace"
Grace
I dey on grace
Before them no sabi me brother na grace na grace
Grace
I dey on grace
Before them no sabi me brother na grace na grace
Only grace we living on grace
Only grace believing it's grace
Only grace we living on grace
Only grace woah woah
Only grace we living on grace
Only grace believing it's grace
Only grace we living on grace
Only grace
Grace
(Prayer)
UZORNHU dey o
BA WEJI UZORNHU WOR
UZORNHU dey o
BA WEJI UZORNHU WOR
UZORNHU dey o
BA WEJI UZORNHU WOR
UZORNHU dey o
BA WEJI UZORNHU WOR
UZORNHU dey o
BA WEJI UZORNHU WOR
UZORNHU dey o
BA WEJI UZORNHU WOR
UZORNHU dey o
BA WEJI UZORNHU WOR
Written by: Temple Progress
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...