album cover
Complex Man Ep
2
Hip-Hop/Rap
Utwór Complex Man Ep został wydany 20 września 2024 przez Chimzik jako część albumu Complex Man Ep - Single
album cover
Data wydania20 września 2024
WytwórniaChimzik
LanguageEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM131

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
Chimzik
Chimzik
Performer
COMPOSITION & LYRICS
CHIMEZIE OGBONNA
CHIMEZIE OGBONNA
Lyrics
Opuruiche somma
Opuruiche somma
Composer

Tekst Utworu

Chimzik
Am here
I said am here
Me n ma geez are here
We done pull up here
We gone short down here 2x
We gone turn around everything
Wey u see for here
Am a complex men 2x
Baba God e dey my back omo i fear no men
Am a blessed man 2x
Try to learn me omo my guy you go sleep for there
Yeye
Am a jigy gang
The more you look,
The less you see
Omo na so e be
Am jigy gang
Am a super gang
U don know me gang 2x
U done know me, omo u know me cus i done come here
Am wired to shock you guys 2x
Omo naija me be 2x
U gon like this place 2x
Suffering and smiling
Omo my guy thats the order of the day
We are super men
Studied medicine
End up as patients
That is life for you
Am a complex men 2x
We are jigy gangs 2x
Aaaa
Am wired to shock you guys 4x
U don know me gang 2x
Am a super gang 2x
Am jigy gang
Am a complex man
CHIMZIK
Written by: CHIMEZIE OGBONNA, Opuruiche somma
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...