album cover
Pull up
9
Afro-Beat
Utwór Pull up został wydany 4 października 2024 przez 2517662 Records DK2 jako część albumu Pull up - Single
album cover
Data wydania4 października 2024
Wytwórnia2517662 Records DK2
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM114

Kredyty

COMPOSITION & LYRICS
Fuhad Bamidele Bello
Fuhad Bamidele Bello
Songwriter

Tekst Utworu

Shey you go pull up tonight
I go dey London for night
Or you no go like dey alright
Show me that loving tonight
And if you con dey too nice
I go fi to wife you for life
Cause the last time tarira
e sure me you sabi na
And the way that you dey eye me na
Me sef i happy na
Let's get familiar
Cause the last time tarira
Your waist no be regular
And e sure me you sabi na
Me sef I sabi na
Oya Sunmomi mi amina
Respectfully saying you gat body sha
Make you denge make I take you a picture
And i no go mind if you fit gimme chop
Make you no put under condition
Cause i go dey for you like your mirror
See as i smile cause you dey gimme joy
Girl you bad and boujie
Your full body on duty
No cap girl you do this!!
You ain't bad on l… yea
Good style im choosy
Personally gon do this yeah
Cause the last time tarira
e sure me you sabi na
And the way that you dey eye me na
Me sef i happy na
Let's get familiar
Cause the last time tarira
Your waist no be regular
And e sure me you sabi na
Me sef I sabi na
Oya Sunmomi mi amina
Written by: Fuhad Bamidele Bello
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...