album cover
PRAY
1
Music
Utwór PRAY został wydany 15 października 2024 przez Lyrisiis jako część albumu PRAY - Single
album cover
Data wydania15 października 2024
WytwórniaLyrisiis
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM102

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
Jeggs Etop
Jeggs Etop
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jeggs Etop
Jeggs Etop
Composer

Tekst Utworu

Oh oh oh oh oh oh ya ya ya ya ya
It's Jeggri It's Jeggy
Give them grace
It's Jeggri Jeggs yo oh oh
To run their race
I say e get many people wey no get shelter o
Wey their games dong dey over
Dem dey pray for your grace[Your grace your grace]
I say e get many people wey no get shelter o
Wey their games dong dey over
Dem dey pray for your grace
So oluwa shower your blessing now
Give them grace
They need your power and anointing ya yah
To run their race
So oluwa shower your blessing o
Our father who art in heaven
I pray you give me love change my level
Many dey for street wey dey hustle
With no food to eat they gath family to feed yeh ah
I don't know why light for tunnel come dey for ending
Wey be say darkness full for entrying
When ah think am its kinda complecating
What can i say but pray for mercy
Cus e get many people wey no get shelter
Wey their games dong dey over
Dem dey pray for dem dey pray for[your grace your grace]
I say e get many people wey no get shelter
Wey their games dong dey over
Dem dey pray for your grace
So oluwa shower your blessing now
Give them grace
They need your power and anointing ya yah ya
To run their race
So oluwa shower your blessing o
Give them grace
They need your power and anointing ya yah ya
To run their race
I don't know why light for tunnel come dey for ending
Wey be say darkness full for entrying
When ah think am its kinda complecating Canmmix!
Written by: Jeggs Etop
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...