album cover
Overload
album cover
Utwór Overload został wydany 25 października 2024 przez Ployco Limited jako część albumu Rezman - EP
25 października 2024
WytwórniaPloyco Limited
JęzykEnglish
BPM80
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Bad operation
Was it intentional
What’s your signal
You no dey pick up
You don put me for corner
You don dey wet my shoulder
I no fit be your brother
Bro Sodiq
You fit come my show nau
You fit sing my song nau
Make you play on my vuvuzela
Overload overload
I know you carry overload
I know you carry overload
Osalo osalo
Were I go put all my own
Were I go put all my own
Eya eya ayyy
Aye aye ayee
Aye aye ayee ah
Ayeeaah
Ayee
Aye aye ayee
Aye aye ayee ah
Ayeeah
Your matter go injure me
Wetin you want I no get to give
I ask around dem know your story
You Dey waka around where are you going
Don’t tell me this don’t tell me that
Make e nogo be like that
Cuz I know when you talk like that oh
You be acting so funny
I stand for ground so gallant
Make I no try loose guard my balance
I know say you come for Jara
I know say you come for jara
I stand for ground so gallant
Make I no try loose guard my balance
I know say you come for jara
I know say you come for jara
Overload overload
I know you carry overload
I know you carry overload
Osalo osalo
Were I go put all my own
Were I go put all my own
Eya eya ayyy
Aye aye ayee
Aye aye ayee ah
Ayeeaah
Ayee
Aye aye ayee
Aye aye ayee ah
Ayeeah
Written by: Daniel Diribe, SHON JOEL NERAT
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...