album cover

Iyalode

73Music2024
album cover
Utwór Iyalode został wydany 28 listopada 2024 przez Independent jako część albumu Iyalode - Single
Data wydania28 listopada 2024
WytwórniaIndependent
BPM114
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

Na money you want, abina trouble
Emi lo ko na why I dey hustle
I shall walk and never stumble, stumble
Iya lo de
If e no dey today, e go dey tomorrow eh
I just want to make this money take care of my mummy
Emi iya lo de
Igba lo de
Lo de, lo de
As long as Oluwa dey my corner (Dey my corner)
Won le le le le won le ba (Won le ba mi)
Share the blunt, you pass me the sativa
Oh Maria, iyo Maradona, dona
Zero drama, million composure
Foreign money, spend it on mommy
Shuku shuku bam bam
Eni to ba wu ko be
Eyan loba loba
Shekin wa gba dollar
Igba lo de
If e no dey today, e go dey tomorrow eh
I just want to make this money take care of my mummy
Emi iya lo de
Igba lo de
Lo de, lo de
Written by: Mamame

Stopka Shazam

Wybierz język:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Obserwuj nas

Loading...