album cover
Keep Pushing
1
Afro-Beat
Utwór Keep Pushing został wydany 5 grudnia 2024 przez 8375927 Records DK jako część albumu Keep Pushing - Single
album cover
Data wydania5 grudnia 2024
Wytwórnia8375927 Records DK
LanguageEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM103

Kredyty

COMPOSITION & LYRICS
Mark Fezo Tonkala
Mark Fezo Tonkala
Songwriter

Tekst Utworu

Ahhh-eh Oluwa na your hand e dey
Is Fezo on the beat again ooo
Success no be chance na who dey grind go gain
My gee no stop keep moving keep pushing
Life no easy e get as e be
From crawling like pikin to standing steady
Every day na hustle small wins dey count
No let di pressure make you run out oooo
Wetin you sow na di thing you go reap
No let fear hold you Oluwa go keep u
Keep moving keep pushing step by step na so e dey
Soon dey light go show you go dey blow oooo
Keep pushing no stop e go pay
Hard work and prayer na di way
From the ground to the top Oluwa dey
One day you go blown e go pay
Every champion get story to tell
E start for di bottom before e excel
The road rough but e still dey try
Faith for e heart hope for e eye ooo
Wetin you dey face na test for your grace
Keep focus no dey follow disguise
Tomorrow dey bright make you no look back
Oluwa dey guide no lose track oh ooooo
See as di journey long but e go sweet
Di hustle hard but dey end go make sense
No dey envy wetin pass your way
Your time dey come Oluwa go stay
Make you smile hold your head up high
One day na you go touch di sky
Keep pushing, no stop, e go pay
Hard work and prayer na di way
From the ground to di top Oluwa dey
One day you go blow n e pay
Written by: Mark Fezo Tonkala
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...