album cover
ON GUARD
album cover
Utwór ON GUARD został wydany 31 stycznia 2025 przez 5K Records Limited jako część albumu KURIMA
AlbumKURIMA
31 stycznia 2025
Wytwórnia5K Records Limited
BPM
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

[Intro]
Do like this
Do like this
Do like this
For All them Priesst
[Verse 1]
Make nobody gat my back omo dey front I wan dey see you
They wan dey monitor me, me wey be CPU
To make money no hard na you wan live long me too
You for don craze if you dey in my shoes
You dey on last card, pick two
[PreChorus]
If them say na who be this, please
Tell em say na all dem Priesst
All them uh
Make you giddem my gist
Say we don bad o since SS3
[Kurima]
What I see no be beans
You get anger issues but your name na Peace
Biggest enemy of plan A na Plan B
Biggest enemy of plan A na Plan B
[Chorus]
On Guard, we dey on guard
Guard, we dey on guard
Guard, we dey on guard
Mama go beat me if I loseguard
[Verse 2]
No let them know your next move no trafficate
Your bae dey make me laugh since, funny Kate
I dey deliver midwives can relate
You get fans, I get AC
We no be mate
Na me be the bigi bigi don the don the don
Emi nikan omo ologo supreme idan don, ye
Cool kid like ice block and tom tom
Your brain dey burst
It is a must to say
[PreChorus]
Na who be this, please
Tell em say na all dem Priesst
All them uh, make you give them my gist
Say we don bad o since SS3
What I see no be beans
You get anger issues but your name na Peace
Biggest enemy of plan A na Plan B
Biggest enemy of plan A na Plan B
[Chorus]
On Guard, we dey on guard
On Guard, we dey on guard
Guard, we dey on guard
Mama go beat me if I loseguard
Written by: Caleb Odugbose
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...