album cover
Abena
64
Afro-Beat
Utwór Abena został wydany 25 grudnia 2024 przez NetoVibe Music jako część albumu Abena - Single
album cover
Data wydania25 grudnia 2024
WytwórniaNetoVibe Music
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

She got my love locked up baby wanna see ma face
Baby say she really wanna trace
Anywhere adey that bi where she go dey yeh
That bi where she go dey
Me ne obia only you my love yeaaaaah
Omo she dey make man fall
Ma phone dey ring ebe some phone call yeaaaa
Ma baby want to talk
Baby want to talk oooo
Abena
You dey man conf dey make ma tin solid
Abena eee
She dey get ma time me te ne so aa na ma sore
Abena eee
You dey man conf dey make ma tin solid
Abena eee
She dey get ma time me te ne so aa na ma sore
Oh girl I can't let you go
The way you dey do that thing wey blow ma mind
So girl wine for me
Bad girl come hold it down for daddy
can't let you go
The way you dey do that thing wey blow ma mind
wine for me
Bad girl come hold it down for daddy
And so she sey she go come make I lay my white bedsheet
Me nor want touch um I want a clean sheet
Cda me ngy3n nti me b3 ka no shi
Eduru anadwo aa na cma me feeli
And so she sey she go come make I lay my white bedsheet
Me nor want touch um I want a clean sheet
Cda me ngy3n nti me b3 ka no shi
Eduru anadwo aa na cma me feeli
Me ne obia only you my love yeaaaaah
Omo she dey make man fall
Ma phone dey ring ebe some phone call yeaaaa
Ma baby want to talk
Baby want to talk oooo
Abena
You dey man conf dey make ma tin solid
Abena eee
She dey get ma time me te ne so aa na ma sore
Abena eee
You dey man conf dey make ma tin solid
Abena eee
She dey get ma time me te ne so aa na ma sore
Written by: Bernard Kyei Baffour, Kuame Addison Asante
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...