album cover
Playlist
album cover
Utwór Playlist został wydany 24 stycznia 2025 przez Buzz Nation Records jako część albumu Playlist - Single
24 stycznia 2025
WytwórniaBuzz Nation Records
JęzykEnglish
BPM96
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

Wetin you dey use, shey na ITunes
Abi na Spotify! Make I connect to your wifi
Maybe some day you go be my wife
Try make stop dem attitudes
One reason wey dem dey single
Abi na lie wey I lie! Make I stream you day and night!
Make I connect to your hotspot! Charger to your charging spot! Feelings fast like Air drop! Serve dem food make I chop!
Oya Oya Oya Oya
Make me your lover
Make me your lover
Oya Oya Oya Oya
Make me your lover
Make me your lover
Girl share me your playlist
In my Mercedes
Vibing with some canabis
Make I drop car seats
While you sit my face
Riding like you dey race
Baby sare! Sare! Sare!
If I ever you told was hungry!
It's you! Eat you!
Butterflies Dey run my tummy!
Beautiful beautiful
Thinking of the things I wanna do to you
Too explicit to be on YouTube!
Making babies we no tie tubes!
Just be mine, we adding titles!
Oya Oya Oya Oya
Make me your lover
Make me your lover
Oya Oya Oya Oya
Make me your lover
Make me your lover
Girl share me your playlist
In my Mercedes
Vibing with some canabis
Make I drop car seats
While you sit my face
Riding like you dey race
Baby sare! Sare!
Sare safe! Sare Sare!
Your mine
Your mine
Baby your mine
Written by: Seyi Adeyeye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...