album cover

Dodge

15 539Music2025
album cover
Utwór Dodge został wydany 4 kwietnia 2025 przez Dapper Music & Entertainment jako część albumu Shakur (Deluxe)
Data wydania4 kwietnia 2025
WytwórniaDapper Music & Entertainment
BPM113
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

[Verse 1]
Ọmọ, aya mi n ja like a connection lost
Only Jah go fit to reconstruct
7 billion people go dey wait but still some people go die poor
Hmmm, I no pray make e be my faith
Longtime money chase fit to make a man craze
Some pain no fit to ever fade
Sometimes, e fit make a man ke
Shakira wey no like to think
All her life on a Snapchat meme
Say nah format to trap dem boys all along
Who no work e no suppose chop
Baby, ahhh, ooo
[Chorus]
Run am today, ma dọla
Kọmọ mi ma tọya wo
To ba dun ma tọla wo, ehi yaaa, ooo
Steal from devil run to God
No wan see my mate con dey dodge
Chevy ma n fa dodge, ehi yaaa, ooo
[Chorus]
Run am today, ma dọla
Kọmọ mi ma tọya wo
To ba dun ma tọla wo, ehi yaaa, ooo
Steal from devil run to God
No wan see my mate con dey dodge
Chevy ma n fa dodge, ehi yaaa, ooo
[Verse 2]
Ehiii yaaa, oo, ọpọlọ ni mo fi n dagbo
Ta ni ba ro, 2019 I dey crack code
Alagbako, kori ma jẹ kemi ba to
I dey battle many wars on a low, I dey battle
Base on one or two pọlọpọlọ
Pọlọpọlọ, idi bi bomubomu
Ṣo ni kọọlu?
No be your girl, nah your turn
As I dey find way, ma jẹ n sọnu
Ti mo rohun to dun, emi o le gbọ broda Paul
As I dey find way, ma jẹ n bọnu
[Chorus]
Run am today, ma dọla
Kọmọ mi ma tọya wo
To ba dun ma tọla wo, ehi yaaa, ooo
Steal from devil run to God
No wan see my mate con dey dodge
Chevy ma n fa dodge, ehi yaaa, ooo
[Chorus]
Run am today, ma dọla
Kọmọ mi ma tọya wo
To ba dun ma tọla wo, ehi yaaa, ooo
Steal from devil run to God
No wan see my mate con dey dodge
Chevy ma n fa dodge, ehi yaaa, ooo
Written by: T.I BLAZE

Stopka Shazam

Wybierz język:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Obserwuj nas

Loading...