album cover
Sapiosexual
10 581
Worldwide
Utwór Sapiosexual został wydany 21 marca 2025 przez Waka Music Limited jako część albumu Sapiosexual - Single
album cover
Data wydania21 marca 2025
WytwórniaWaka Music Limited
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM109

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
Wendy Shay
Wendy Shay
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Wendy Addo
Wendy Addo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
MOG Beatz
MOG Beatz
Producer

Tekst Utworu

[Verse 1]
Oh my head
Oh my neck I dey carry overload
I'm a ten over ten
Beauty over dose
Wonyame a wenya adeɛ
Wogyae mea wabɔka
'Cause I fall for guys only
Wey dem geti high sense
[PreChorus]
I no go dey fall for your cedi cedi
Why you dey do am gidigidi
You show me your colorsi feeli feeli
I know you dey want am gidigidi
I no go dey fall for your cedi cedi
Why you dey do am gidigidi
You show me your colorsi feeli feeli
I know you dey want am gidigidi
[Chorus]
'Cause I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
Sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
[Verse 2]
See my body sift
I dey burst his head like tsunami
He say mi amor
Ebi your body wey dey ginger me
This boy say he wants me
He wants me to be his muse
He don take blood tonic
Get appetite want chew
[Verse 3]
So he can't concentrate o
He just dey gyrate o
Hallucinate o
But he can't penetrate o
[Chorus]
'Cause I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
Sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
Written by: Wendy Addo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...