album cover
Pray
199
Christian & Gospel
Utwór Pray został wydany 14 marca 2025 przez Daddie Dynasty Records & Tayo Kruz jako część albumu Pray - Single
album cover
Data wydania14 marca 2025
WytwórniaDaddie Dynasty Records & Tayo Kruz
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM182

Teledysk

Teledysk

Kredyty

PERFORMING ARTISTS
Tayo Kruz
Tayo Kruz
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Omotayo Opeyemi Afolabi
Omotayo Opeyemi Afolabi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Perlz
Perlz
Producer
Dipz
Dipz
Mixing Engineer

Tekst Utworu

Perlz o
I wake up in the morning
I dey pray to my Jehovah
Stand on my fit
Many people no see daylight
If e no be God
See my **** I for don die
The day I lost my dad
Same day wey I for don kpai
See na God grace
Wey dey keep me alive
Too many things
Wey dey bother my life
Shoutout to my family
All my friends and fans
Cos of all of una
I dey hold on tight
Na why I dey pray
I dey pray
I dey pray
I dey pray
I dey pray
I dey pray
I dey pray
I dey pray
I dey pray
I dey pray
Na why I dey pray
I dey pray
I dey pray
I dey pray
I dey pray
I dey pray
I dey pray
I Dey pray
I Dey pray
I Deypray
Chants.
Written by: Omotayo Opeyemi Afolabi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...