album cover
Inside
17 204
Afro-Beat
Utwór Inside został wydany 14 grudnia 2023 przez Encore Recordings jako część albumu Inside - Single
album cover
Data wydania14 grudnia 2023
WytwórniaEncore Recordings
JęzykEnglish
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia
BPM114

Tekst Utworu

You dey high on colos
No fit sleep on pillow
Henny no fit kill us
Father Lord come heal us
I no fit burst your balloon oh
Me sef want your own
When I face my mirror
Tell myself, Adotey, Adotey
No dey think too plenty
Mind dey pain me
Nobody go save me
I no fit to blame you
I dey on my journey
Oh my mind dey pain me
Tamo noko fee mi
I no fit to blame you
I dey on my journey
I know what you feel inside, Inside
You feel inside
I know how you feel inside, Inside
You feel inside
My brain
Oh my brain
Dey delay oh
Dey delay oh
This thing wey I don take
No go judge me
I'm tryna ease my pain
And as I dey my lane
No go talk I stubborn
E go pain me
Nobody go save me
I no fit to blame you
I dey on my journey
Oh my mind dey pain me
Tamo noko fee mi
I no fit to blame you
I dey on my journey
I know what you feel inside, Inside
You feel inside
I know how you feel inside, Inside
You feel inside
Written by: Gabriel Mensah, Isaac Odoi, mcdonald braide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...